celebrities

“Dey Don Turn Segun Ogungbe To Dummy”–Drama As Wunmi Toriola And Her New Lover Oppress Segun Ogun With Bundles Of Cash At Her Mother Burial Ceremony (Video)

Written by fazazy39

Popular faceless blogger Gistloverblog has disclosed that Segun Ogungbe played the role of a babysitter at Omowunmi Ajiboye’s late mother’s burial event.

The video shared by the blogger depicts Segun Ogungbe holding the baby while Omowunmi and her colleagues, including MC Oluomo, were dancing and rejoicing at the burial event of Omowunmi Ajiboye’s late mother.

Gistloverblog disclosed that the event, where Segun Ogungbe took on the role of a babysitter, was sponsored by MC Oluomo. However, specific details or proof were not provided; the blogger only shared a video online.

Hello tueh tueh, Wahala don too much for this Nollywood ooo, side prick and husband later jam for party ooo🤣🤣🤣🤣🤣tentebo, tentebula🤣🤣🤣una remember the gist between Segun ogungbe, Mc Tuta and Wunmi ogungbe, wey Mc Go Rent House for Wunmi for Bergar Lagos, wey she pack load comot for house , wey Segun come Go back to first wife jejely🤣🤣🤣🤣this weekend no good ooo ah, naso Wunmi bury him mama ooo, Mc na him drop money for the party, pay Wasiu to come perform sef, long story short na so segun come ooo🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️them come use segun take do Baby sitter , Mc come begin show off Dey oppress segun, if ba you be segun shey you Go Go that Kind burial ?? I come Dey pity for am sha 🤣🤣🤣🤣good woman Dey house, you leave am follow Wunmi, now Wunmi Don leave you follow highest bidder, Segun Wulo Tebo 🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️see as Mc Dey jump like crayfish wey hot oil meet 🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️Yul Edochie are you there ? I just say make I greet you ni oo, I come in peace 🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽

Watch The Video Below;

Social media is buzzing with reactions:

  • Hormobolanle41: “At least she bore for him now, there’s no crime there if he shows face. Na that aunty no get shame yeyebrity. After two kids, you now gbegba iranu Meteew.”
  • The.ademide: “Normally he go show but he no suppose even use 30mins not to talk of eating their food.”
  • Social media is buzzing with reactions:
  • Hormobolanle41: “At least she bore for him now, there’s no crime there if he shows face. Na that aunty no get shame yeyebrity. After two kids, you now gbegba iranu Meteew.”
  • The.ademide: “Normally he go show but he no suppose even use 30mins not to talk of eating their food.”
  • Black_maggie: “It’s just so low how these actresses are dating MC. Like, I don’t get! Shey e too fine ni Abi e money too long?? It’s just classless!”
  • Ajokeolla.aa: “Omooooo the brother don turn gbewu dani! Imagine the husband wearing the same cloth with normal guest! Mc dress like onikan.”
  • J.b_properties: “I wonder what that guy was busy doing there. Even when he was spraying her. Na side Dey put him.”
  • Seems like everyone has something to say about the situation! 🍿😄
  • : “It’s just so low how these actresses are dating MC. Like, I don’t get! Shey e too fine ni Abi e money too long?? It’s just classless!”
  • Ajokeolla.aa: “Omooooo the brother don turn gbewu dani! Imagine the husband wearing the same cloth with normal guest! Mc dress like onikan.”
  • J.b_properties: “I wonder what that guy was busy doing there. Even when he was spraying her. Na side Dey put him.”

About the author

fazazy39