“As all of una talk say make my husband join me for content I don bring am Join” – Debbie Shokoya says as she sends message to her husband.

Nollywood actress Debbie Shokoya, is planning to join her group of friends who use their spouses and relatives to create content for the internet.

Debbie pointed out how many people are now utilizing their mothers, spouses, and husbands as content on her Instagram page and asked if she wouldn’t follow suit.

Sending a message to her husband, she told him to start wearing skirt so they can start creating content online.

“On top this film matter.

As everybody dey use their wife, their mama and husband for content!
Sey me sef I no go join the train?

I wan release my new movie soon ooo!!

Oya go wear skirt. Content ti ya!!”

No Be Small Thing Again Ooo!
All Of Us Don Turn Content Creator For This Film Matter!

Please Help Me Watch My Brother @ijebuuofficial Movie Ooo!
E Don Turn That Him Gentle Wife To Content Creator!

Abeg, Help Me Watch “PECKERS” By My Uncle @mr_kogberegbe
My Calm Aunt @j_sugamama Don Turn Skit Maker Overnight.

Watch @glitterstouch_makeovers Movie Too Ooo!!
Chai! She Don Turn Maami To Content Creator Ooo

As It Is Sef. Me Too Don Dey Sew Custom For Luku Ooo.
We Gather Dey.
To Hit a Million Views No Be Joke Now Ooo!”.

Mamy of her fans reacted 

Catalic wrote: 😂😂😂😂😂😂romance is far from you!! Like what is this!!

Ollybaby wrote: Is the custom for luku for me 😂😂😂

Iremide wrote: Use khairat

Bukola wrote: Please ma, no do content reach our baby K ooo. Court, straightttt ni!!😂😂😂

Bigdeal wrote: Ewure ile sef must wear polo😂😂

Shekun wrote: Debbie Kia now 😂😂😂

Okikiwealth wrote: Use anybody for your content,my own is don’t stress Baby K.😍

Loly kay wrote: Daddy K ise ya omo alase je😂

Babstem wrote: Your feem dey always make sense u no need much content