Queen Dami has finally spoken out about the trending conversation with Portable that took place earlier today.
She revealed that nobody can fall her Because she is Godchild and she stands firm on his words and portable took to the comments section to hail her for been loyal to him.
Portable says that ‘loyalty passes juju and she also received accolades from fans for being wise.
She wrote: NOBODY CAN FALL ME 👌📌✌️EMI OMO OLORUN 🙏🌈😍
Read some social media reaction below:
Thepearlsandruby wrote: Somebody said you should not ‘burn’ for portable ooo 😂
Rukky_glam wrote: Beauty with brain 😍😍😍😍🔥👸👸 you no go fall Insha Allah
Adaobi091 wrote: Namesake mhi❤️ pls play your game well. Don’t born for portable moreso u too fine abeg big guys will come your way
Christyna_monic wrote: Fine girl 😍do not born 4 @portablebaeby u too classy for portable wey no Dey give money for pikin wey her baby mama born for am
Arikesilva wrote: Tell Portable to do wedding before u born ooo,no say I no tell u oo …. before portable go come say na baby mama u be😂😂😂 baby girl u are different from baby mama o
Official_glory_gee wrote: Fine wine 🍷 don’t mind social media online inlaw ooh na u get ur life
_summer_kristin_13 wrote: Abeg ooo… ma loyun fun oko orun ooo 😂👏 better person go come your way mama… enjoy his money in peace 🙌😍
Akanji_of_lagos wrote: @officialqueen_dami God will grant all your heart desires for not letting the public put asunder in your relationship with portable most dem are dating okada rider codedly
Adesanya.olamide.969 wrote: Wisdom of them all..I dey gbadun u jare…pls use ur sense sis😍😍 sincerely u re so beautiful mheñnnnn ❤️.to be watch away like baby mama 👌👌👌u deserve to be living in a palace
See her post below;