Queen Dami, the widow of the late Alaafin of Oyo, has shared a video of herself dancing to Portable’s latest song with her new partner, sparking various reactions online.
Queen
🤣🤣🤣🤣🤣 Dami, the queen you no dey on your own ooo, Love in the air but she no wear face mask 😷 🤣🤣 frame come dey wall come still dey bed but wetin I know, at least me sef get Tiwa frame for wall, I come print her picture for my duvet sef 🤣🤣🤣🤣 I no go bl@me anyone jawre, WHO NO LIKE FINE BOI WEY GET MONEY COME STILL GET FAME 😁😁😁😁 My Portable no get Probl£m…. Wire dem dey go OSUNMO FELA TAN DI E LOKU. So far everyone of them love him and he loves them equally. DAMMY DAMMY fine girl
But wait, na Rahman Jago high fashion be that??? Osunmo big steeze di e loku… Omo mi Portable 🔥
See how fans reacted
Horbisi wrote: Oga OOO a whole olori oba alafin oyo 😂😂😂😂😂
Omotolani wrote: All this one wey don use cream finish dami sef no fine who dey add queen to her name aalafin sef fall my hand 🙄
Folukemj wrote: Naa same bed designs d 3of dem get self😂😂😂
Abike_ade wrote: Keeping up with Omo olalomi empire 😂
Linda wrote: Ninu Gbogbo awon olori iku baba yeye,Omo yi ni o wa classless ju
Ewatomitayo wrote: That girl is shameless queen indeed 😂😂 wahala
Olanrewaju wrote: Na dammy case sha dey pain me pass 😂😂😂😂😂 chai
Adebgoyetunde wrote: Go and ask ashabi simple 😂😂😂😂
Ademide wrote: This girl is very shameless a queen for that matter, nah her own embarrassment go worst pass😂😂😂😂 nah here we dey