Portable appears relentless in his ongoing dispute with his baby mama, Ashabi Simple, as their public drama continued today.
After Ashabi shared a new picture, Portable dominated the comment section, posting disparaging remarks and calling her various names, further intensifying their online feud.
The cause of there fights is not know, as he keep dragging and telling her that she is now trending and she will be happy now.
She wrote: OGO self influencer 🕊️✌️
Mummy light & comfort 🤩🤩🤩
QUEEN OF PEACE 🤗🤗
Read Everything Portable Wrote Below;
@queenportable1 you no go value me before them kill me
Werey no get secret why she go dey tell her friends how we take dey play on beg them dey use am plan movie too don’t worry I go soon dey give your close friends belle
@queenportable1 no dey make me feel empty again na you dey give all this people chance
Everytime you mingle with my wife na so so fight she go just dey fight me na una dey spoil her mind make una remember she’s there before una come why you no dey fear self you dey date person husband still get mind tell am say make una be friends
Omo lile Ojina si iyawo ile 😂
You wey tell my wife say I won give you ring 💍 did you tell her you and your family give me price 😂
Na fame you dey look for no be love
And you still dey do shit if we talk you go say na movie location wife
Sha stop to dey talk to my wife for my back
Just because I appreciate you that one no mean say make you take me less