Nollywood actress Nkechi Blessing and her boyfriend Xxssive have continued to captivate online audiences with their love.
In the video, Nkechi Blessing was seen lying on the ground with his boyfriend Xxssive and and he was touching her body while she was deep asleep.
Nkechi Blessing who seems to be very tired and didn’t want to allow his man to touch her.
Xxssive lamented that the Valentine didn’t end well for him as she didn’t allow her to chuck it inside .
She Wrote: Valentine no end well for me o 😔 💔💔 Nawah
See social media reaction below;
Mama_t_of_warri wrote: Na that coat wen u wear nau 😂😂😂uhrobo dey tie wrapper
Shugarboi199 wrote: Yes you why you dey rewatch the video again and again? Take mic make u explain 😂
Endy_kind wrote: See as yarsh full night gown slim girls needs to be arrested
Child____of____God wrote: Nothing fit stop Urhobo man weh dey action unless he just one over look you but uncle be calming down now 😂😂😂😂
Diana_nyeche wrote: Hmmm this night na shutdown after that millions of Naira Gift. Better shutdown😉
Official_veralee_ wrote: He be like una be brother and sister oh bicoz una too resemble ajeh 😍
Excel_kush wrote: Abeg give am something do ooo 😂😂 untop the suit wey him wear since morning 😂
Itzginabae1 wrote: All we uhrobo you protest for our dear brother after everything you dey call him bad boy😂 him no bad when you dey receive gift oo